News

Wen Nigeria President Bola Tinubu bin travel on 2 April, di Presidency bin say na "short working visit" to Paris den later ...
Dis attacks dey occur just few days afta more dan 150 pipo don die for killings wey happun for Plateau, Kebbi, Katsina and di same Benue, inside two weeks.
Since afta di confession, Benjamin don run from justice, hide for kontris for Middle East, West Africa and East Asia.
Former Vice president of di kontri and di Peoples Democratic Party candidate for 2023 general elections, Atiku Abubakar, call ...
Di scheme wey don dey Russia since di 80s enta Nigeria for November 2016. Di Nigeria Electronic Fraud Forum record say kontri ...
Jude Okoye bin dey popular wit di brand P-Square for di music videos e bin dey produce for dem even as e turn dia manager ...
Di United States Embassy for Nigeria don announce say all visa applicants for Lagos and Abuja go need to carry DS-160 visa application form wey get confirmation/barcode number wey match di one wey ...
In recent years, e bin get increase in interest for aloe vera, sake of di natural products dem dey get from am.
"I just receive di news say between 9:00 and 10:00 dis morning, 'Chairman' Christian Chukwu, MFR, my bosom friend and team mate, one of di greatest football players for Nigeria football history ...